LRC歌词下载
[00:00.00] 作词 : Mashood Issa Bolaji[00:00.00] 作曲 : Mashood Issa Bolaji[00:00.00]Ogolomona ahn ahn[00:14.31]Call me Beejoy[00:14.82]Show me the way, coz am close to loosing hope[00:18.24]Make I no sing in vain,[00:19.71]oh Lord throwway my sorrow[00:21.75]Dem say hustle go pay,[00:23.46]Nah the day me I no know[00:25.35]But If e no work today,[00:27.15]I go try am tommorow[00:28.68]coz weiting Man dey face,[00:31.14]E no easy rara oo[00:32.70]Nah me dey run my race, make I no go tire oo[00:36.57]me I still dey chase,[00:38.40]juss to get this raba[00:40.26]All I want is grace,[00:41.55]I know sey talent nah jahrah oo[00:43.53]Even when I feel so down Mama say make I no give up[00:47.10]many things f**king dey my mind I still dey chase me I no fit stop[00:50.58]i know sey everything nah time[00:52.41]i pray to God make Dem show me love[00:54.24]omonpe owo lo matter If no be that koya kosilor[00:58.02]one dollar, Two dollar,[00:59.64]nah poverty me I no want am[01:01.68]Low Balance, I no like am I know one day I go jam Bigbag[01:06.57]towobatide omo boy go fine[01:09.60]bamise kemina go far[01:13.35]kowo bamibe make I no go down[01:16.98]kinri batishe kinrona gbegba[01:19.92]towobatide omo boy go fine[01:24.24]baba bamise kemina go far[01:27.96]kowo bamibe make I no go down[01:31.59]kinri batishe kinrona gbegba[01:34.56]Tell me if E no be God,[01:36.84]where me I for dey[01:38.52]Nah hin dey show me love, Nah hin dey bless my way[01:42.36]me I no go fall,[01:43.98]coz high way nah my way[01:45.93]odelountigbor baba wabamise[01:48.81]if e no be God oo[01:51.48]where yhu too go dey[01:53.10]Nah hin dey show yhu love oo[01:54.99]nah hin dey bless yhur way[01:56.70]Bobo mi made phoor oo oluwa mase[01:58.50]odelountigbor[01:59.01]baba wabawa shey[01:59.85]towobatide omo boy go fine[02:01.14]bamise kemina go far[02:02.28]kowo bamibe make I no go down[02:03.87]kinri batishe kinrona gbegba[02:05.01]towobatide omo boy go fine[02:08.10]baba bamise kemina go far[02:11.28]kowo bamibe make I no go down[02:30.09]kinri batishe kinrona gbegba[02:33.03]Ahhn ahnnn