Omo Boy - Beejoy.mp3

Omo Boy - Beejoy.mp3
Omo Boy-Beejoy (无损音质) 专享
[00:00.00] 作词 : Mashood I...
[00:00.00] 作词 : Mashood Issa Bolaji
[00:00.00] 作曲 : Mashood Issa Bolaji
[00:00.00]Ogolomona ahn ahn
[00:14.31]Call me Beejoy
[00:14.82]Show me the way, coz am close to loosing hope
[00:18.24]Make I no sing in vain,
[00:19.71]oh Lord throwway my sorrow
[00:21.75]Dem say hustle go pay,
[00:23.46]Nah the day me I no know
[00:25.35]But If e no work today,
[00:27.15]I go try am tommorow
[00:28.68]coz weiting Man dey face,
[00:31.14]E no easy rara oo
[00:32.70]Nah me dey run my race, make I no go tire oo
[00:36.57]me I still dey chase,
[00:38.40]juss to get this raba
[00:40.26]All I want is grace,
[00:41.55]I know sey talent nah jahrah oo
[00:43.53]Even when I feel so down Mama say make I no give up
[00:47.10]many things f**king dey my mind I still dey chase me I no fit stop
[00:50.58]i know sey everything nah time
[00:52.41]i pray to God make Dem show me love
[00:54.24]omonpe owo lo matter If no be that koya kosilor
[00:58.02]one dollar, Two dollar,
[00:59.64]nah poverty me I no want am
[01:01.68]Low Balance, I no like am I know one day I go jam Bigbag
[01:06.57]towobatide omo boy go fine
[01:09.60]bamise kemina go far
[01:13.35]kowo bamibe make I no go down
[01:16.98]kinri batishe kinrona gbegba
[01:19.92]towobatide omo boy go fine
[01:24.24]baba bamise kemina go far
[01:27.96]kowo bamibe make I no go down
[01:31.59]kinri batishe kinrona gbegba
[01:34.56]Tell me if E no be God,
[01:36.84]where me I for dey
[01:38.52]Nah hin dey show me love, Nah hin dey bless my way
[01:42.36]me I no go fall,
[01:43.98]coz high way nah my way
[01:45.93]odelountigbor baba wabamise
[01:48.81]if e no be God oo
[01:51.48]where yhu too go dey
[01:53.10]Nah hin dey show yhu love oo
[01:54.99]nah hin dey bless yhur way
[01:56.70]Bobo mi made phoor oo oluwa mase
[01:58.50]odelountigbor
[01:59.01]baba wabawa shey
[01:59.85]towobatide omo boy go fine
[02:01.14]bamise kemina go far
[02:02.28]kowo bamibe make I no go down
[02:03.87]kinri batishe kinrona gbegba
[02:05.01]towobatide omo boy go fine
[02:08.10]baba bamise kemina go far
[02:11.28]kowo bamibe make I no go down
[02:30.09]kinri batishe kinrona gbegba
[02:33.03]Ahhn ahnnn
展开